LYRICS

LYRICS: Master KG – Laleyi ft. Joeboy

Master KG – Laleyi ft. Joeboy Lyrics

Intro
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yeah

Verse
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Bridge
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Outro
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
|Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Downloadz Song Mp3

Share
Published by
ZAMUSIC

Recent Posts

EP: Sound Minds Muzik – My Story

Sound Minds Muzik – My Story Zip EP  Download. South African singer-songwriter and music star,…

1 day ago

EP: Sakhile SK – Sweet Revenge

Sakhile SK – Sweet Revenge Zip EP  Download. South African singer-songwriter and music star, Sakhile…

1 day ago

EP: Rune Sibiya – When The Sun Sets

Rune Sibiya – When The Sun Sets Zip EP  Download. South African singer-songwriter and music…

1 day ago

EP: King Mshivo, Playmaster & Smallistic – Sankofa Groove

King Mshivo, Playmaster & Smallistic – Sankofa Groove Zip EP  Download. South African singer-songwriter and…

1 day ago

EP: Kutullo Nawa – To You

Kutullo Nawa – To You Zip EP  Download. South African singer-songwriter and music star, Kutullo…

1 day ago

EP: Low Key & KingDonna – The Journey

Low Key & KingDonna – The Journey Zip EP  Download. South African singer-songwriter and music…

1 day ago